"Nsogbu"
— tarafından söylenen Peruzzi , Odumodublvck
"Nsogbu", plak şirketi - "Peruzzi & Odumodublvck" resmi kanalında 24 aralik-ayi 2023'de yayınlanan nijeryalı'de gerçekleştirilen bir şarkıdır. "Nsogbu" hakkında özel bilgileri keşfedin. Nsogbu şarkının sözlerini, çevirilerini ve şarkıyla ilgili gerçekleri bulun. Kazançlar ve Net Değer, internette bulunan bir bilgiye göre sponsorluklar ve diğer kaynaklar tarafından biriktirilir. "Nsogbu" şarkısı derlenmiş müzik listelerinde kaç kez yer aldı? "Nsogbu", En İyi 100 Nijerya Şarkı, En İyi 40 nijeryalı Şarkı ve daha fazlası gibi popüler listelerde yer alan tanınmış bir müzik videosudur.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Nsogbu" Gerçekler
"Nsogbu" YouTube'da toplam 75.6K izlenmeye ve 997 beğeniye ulaştı.
Şarkı 24/12/2023 tarihinde gönderildi ve listelerde 0 hafta geçirdi.
Müzik videosunun orijinal adı "PERUZZI & ODUMODUBLVCK - NSOGBU (AUDIO)".
"Nsogbu", 23/12/2023 22:55:58 adresinde Youtube'da yayınlandı.
"Nsogbu" Şarkı Sözü, Besteciler, Plak Şirketi
"Nsogbu" out now:
Subscribe to Peruzzi's channel
Follow Peruzzi
-----
LYRICS [EXPLICIT]
-----
Trouble Nor Dey Finish Oh
You Nor Know Say E No Dey Finish Oh
Pesin Wey Get Go Talk
Pesin Wey Talk Must Get
Pesin Wey Work Go Chop
Pesin Wey Chop Must Work Oh
Trouble Nor Dey Finish Oh
Wahala Nor Dey Finish Oh
You No Hear Say E Nor Dey Finish Oh
Pesin Wey Get Go Nack
Pesin Wey Nack Must Get
Pesin Wey Work Go Chop
Pesin Wey Chop Must Work Oh
Wahala Nor Dey Finish Oh
Naso I Carry Money
Kpoi
I Go Party
Kpoi
I See Baby
Kpoi
Nwa Baby
Kpoi
She Carry Bigi Body
Kpoi
She Whine Rotate
Kpoi
As I Come Carry Money
Kpoi
I Buy Rosé
Kpoi
I Call Taxi
Kpoi
We Reach My House
Kpoi
We Do “Lay-Down”
Kpoi
Then “Standing Fan”
Kpoi
She Touch All My Body
Kpoi
She Rub Am Well
Kpoi
I Feel Am Die
Kpoi
I Feel Am Well
Kpoi
Next Thing She Say Na Milli Milli
Baby Say Na Milli Milli
Chai
Trouble Nor Dey Finish Iyo
Trouble Nor Dey Finish Oh
You Nor Know Say E No Dey Finish Oh
Pesin Wey Get Go Talk
Pesin Wey Talk Must Get
Pesin Wey Work Go Chop
Pesin Wey Chop Must Work Oh
Trouble Nor Dey Finish Oh
Wahala Nor Dey Finish Oh
You No Hear Say E Nor Dey Finish Oh
Pesin Wey Get Go Nack
Pesin Wey Nack Must Get
Pesin Wey Work Go Chop
Pesin Wey Chop Must Work Oh
Wahala Nor Dey Finish Oh
ODUMODU:
E no go finish for their body
We don come
PERUZZI struggle
No be mai mai
E too rough
I don hustle
I don suffer
All my money
She wan chop
I no get issue
Make she run am
Omo MODU you don soft
PERU
I don blow
So I no do tokunbor
If Dey wan gba me
Make dem play me
If she wan fuck me
Make she yarn me
Nothing meg
Nothing better
Sisimi put hand
Collect more
Collect all
Make your body no go strong
BBL?
I go pay
Even na boobs
Na me go spray
OLOKPA see me they wan gbese
Nsobu
ODUMODU my blow Dey weigh
Nganou
Forget all the rumour
I am killing it
And
All my men Dey pepper dem o kilishi
Trouble Nor Dey Finish Oh
You Nor Know Say E No Dey Finish Oh
Pesin Wey Get Go Talk
Pesin Wey Talk Must Get
Pesin Wey Work Go Chop
Pesin Wey Chop Must Work Oh
Trouble Nor Dey Finish Oh
Wahala Nor Dey Finish Oh
You No Hear Say E Nor Dey Finish Oh
Pesin Wey Get Go Nack
Pesin Wey Nack Must Get
Pesin Wey Work Go Chop
Pesin Wey Chop Must Work Oh
Wahala Nor Dey Finish Oh
#peruzzi #odumodublvck #nsogbu #afrobeats